1.0.2 / March 19, 2015
(4.4/5) (89)

Description

Make una dey watch new parts of shows for Wazobia TV app – GuduMorning Naija, As E Dey Hot, Padi Padi, Na Your Health, Baba Tope,The Night Show, Late Night Show, etc. We go sama una with all theseshows every day.

We dey bring una tori from Nigeria, Obodo Oyinbo, even businesstori. So e go dey easy to get any informate wey you want.

The app dey allow una check time for shows and follow us forFacebook, Instagram, Twitter and YouTube.

Download Wazobia TV app today ontop your phone or tablet forfree.

NOTE: Availability of shows fit change at any time. Videos deywork best ontop 3G, 4G, LTE, and Wi-Fi networks. Dem fit collectmoney for the internet data when you watch videos on top theapp.

App Information Wazobia TV

  • App Name
    Wazobia TV
  • Package Name
    tv.we_tv.wazobia
  • Updated
    March 19, 2015
  • File Size
    3.3M
  • Requires Android
    Android 2.3.3 and up
  • Version
    1.0.2
  • Developer
    World Entertainment Television Ltd Production
  • Installs
    10,000 - 50,000
  • Price
    Free
  • Category
    Entertainment
  • Developer
    Visit website Email [email protected]
    267A Etim Inyang Crescent, Victoria Island, P.M.B. 10096, Lagos.
  • Google Play Link

Wazobia TV Version History

Select Wazobia TV Version :
  • 1.0.2 (10002) - Latest Version
  • Wazobia TV 1.0.2 APK File

    Publish Date: 2015 /9/3
    Requires Android: Android 2.3.3+ (Gingerbread, API: 10)
    File Size: 3.3 MB
    Tested on: Android 4.4 (KitKat, API: 19)
    File Sha1: 9317446dc5f101531047ae2421b814250b65ffd5
    APK Signature: c91955e95d7f4a6433346be938b99ae11c5f6a64

World Entertainment Television Ltd Production Show More...

Wazobia TV 1.0.2 APK
Make una dey watch new parts of shows for Wazobia TV app – GuduMorning Naija, As E Dey Hot, Padi Padi, Na Your Health, Baba Tope,The Night Show, Late Night Show, etc. We go sama una with all theseshows every day.We dey bring una tori from Nigeria, Obodo Oyinbo, even businesstori. So e go dey easy to get any informate wey you want.The app dey allow una check time for shows and follow us forFacebook, Instagram, Twitter and YouTube.Download Wazobia TV app today ontop your phone or tablet forfree.NOTE: Availability of shows fit change at any time. Videos deywork best ontop 3G, 4G, LTE, and Wi-Fi networks. Dem fit collectmoney for the internet data when you watch videos on top theapp.